Crayon feat Rema – Too Correct (Lyrics)

2

 


Crayon feat Rema – Too Correct (Lyrics)

Wawawa

Another banger

 

I dey for corner when I sight you

But you no really know

I wear my dark shade

You suppose know how superstar thing dey go

Inside my heart I dey love

But for my face e no dey show o wa owa

 

You carry my attention

When I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby ogologo

This kind of girl fit clean my account baby I go low low

 

Baby you too correct oo too correct oo too correct

E dey burst my head o

This your yansh be like Tontolet o

Baby no finance no finance no finance

Baby you just dey vex o make my thing stand erect o

Hmmmm han Esosa

Talk say her name na Esosa

Na she dеy suca ma mi casa

Yansh just be like bulldozer

Hanhanhann bulldozеr

I hope say I no go regret am

I tell am say when club don close

Make she leave me off for enter

Hanhanahan if this one na true love

If this one na fake love I no know

But anything when sup

I go let una know for my next song wo wo wo

 

I dey for corner when I sight you

But you no really know

I wear my dark shade

You suppose know how superstar thing dey go

Inside my heart I dey love

But for my face e no dey show owa owa

 

You carry my attention

When I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby ogologo

This kind of girl fit clean my account baby I go low low owa owa

 

Crayon o

Oya burst e gbangba han

I go dey like to give you standard

Carry hook make I carry chorus o han

You know my money surplus o han

And I go jam your buttocks o han

I get e drivers license

And I go drive you crazy

Come to my room je ka do something

Cha mo you go shin sho shin

Orishi rishi she dey give me dirty dirty eh eh

Labe kichi ti mo fun eh plenty plenty hmn

Orishi rishi how many round meje meje

Nothing nothing hmmmm

 

I dey for corner when I sight you

But you no really know

I wear my dark shade

You suppose know how superstar thing dey go

Inside my heart I dey love

But for my face e no dey show owa owa oh oh

 

You carry my attention when I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby wombolobo

This kind of girl fit clean my account baby I go low low

 

Baby you too correct oo too correct oo too correct

E dey burst my head o

This your yansh be like Tontolet o

E dey shake my head rent e free o rent e free o

E dey shock me o shock e me o elect elec

Anh ahn ahn nice nice nice nice nice nice nice nice

 

 

Download here:

Post a Comment

2Comments
Post a Comment